Lời bài hát kèm hợp âm cùng dòng
[Intro 1] [Am][Dm][G][F] [G][F][G][F][Am] [Dm][Am][F] [G][Dm] [F][G][F][Am] [Dm] [Verse 1] Ambassador go dey [Dm]chop[F] [Dm]And Governor g[Am]o dey ch[Dm]op And Pres[Am]ident go dey [G]chop [Dm]When dem say m[F]ake we jump,[Am] we go [Dm]jump Ambassad[Am]or go dey ch[Dm]op And President go dey chop And Governor go dey [G]chop [F]When dey say make we jum[Am]p, we go jump No be for [Dm]here wey dem born Jesus [Verse 2] [Dm] [G]ehe[F]e[Dm] My country problem e pass [Am]Jesus [Dm]Because na we be our [Am]own [F]problem [Am]ehee [Dm]Na who go come [C]reason [Dm]well? [Am](well, well, well) [Verse 3] [Em](Oya dey [Dm]there ooo) Ambassador go dey chop (dey there ooo) And Governor go dey chop (dey there ooo) And Presid[Am]ent go dey c[G]hop [Am](dey there ooo) When dey [F]say make we [Am]jump, we go jump [Dm](dey there ooo) Some people go somersault [F](dey there ooo) Dem get headache we go [G]drink [Dm]Panadol (dey there ooo) Meanwhile president go dey [G]chop[Dm] (dey there ooo) [Am]And Governor go dey chop Now who? now [Dm]who dey here? [Verse 4] [Am] Money [Dm]dey [F]here[Dm] The Thiefi thiefi come major Wey make the [G]suffer come [Dm]dey here? [F]Suf[Am]fer[Dm] yapa mukutun, brukutum Wey dey [F]make [G]peo[Dm]ple sukun Tukutum, won ni inu won o [G]dun[Dm] [G]Brukutum, suffer[Am] yapa mutukum The people do you [Dm]well well And dem dey [Am]laugh you well [F]well [Dm]And dem dey see as e deh sele Them se[Am]f dey [Dm]flenjor [Am]well well [Dm]Yeah, yeah ooh My people [G]suffer well [F]well [Dm]Police dey [Am]slap here well [Dm]well Hungry dey [Am]wire dem [G]well [Am]well Oluwa oluwa oluwa ooo (Oya dey [Dm]there ooo) Ambassador go dey [F]chop (dey there [Dm]ooo) And Governor go dey chop (dey there ooo) And Pres[Am]ident go dey [G]chop [Am](dey there ooo) When dey [F]say make we [Am]jump, we go jump [Dm](dey there ooo) Some people go somersault [F](dey there ooo) Dem get headache we go [G]drink [Dm]Panadol (dey there ooo) Meanwhile president [G]go dey chop (dey there [F]ooo) [Am]And Governor go dey chop [Verse 5] My people serve they fear [Am]too [G]much[Em][Dm] [Am]We fear [Dm]the thing we no see [Am]One [Dm]day all of us go die[G][F][Dm] [Em]We a[F]lways get reas [Dm]on to fe[G]ar[Am][F] [Am]Fight for your [Dm]right o you go to fear [Am]Police go slap [Dm]you,you go to fear Fight for your pikin dem no go to [F]fear You go to [C]fear [G]fear [F]fear (Oya dey [C]there [Verse 6] [Dm]ooo) Ambas[Am]sador go dey [G]chop (dey there [Dm]ooo) And Governor go dey [G]chop (dey there [Dm]ooo) And Pres[G]ident go dey chop [Dm](dey there ooo) When dey say make we [Am]jump, we go jump [Dm](dey there ooo) Some people go somersault (dey there ooo) Dem get headache we go [F]drink [G]Panadol (dey there [Dm]ooo) Meanwhile pres[G]id [Dm]ent g[Am]o de[Dm]y chop [F](dey there [Am]ooo)[Dm] [Am]And [Dm]Governor g[Dm]o de[Dm]y chop
Xem hợp âm
Chạm vào hợp âm để mở nhanh thế bấm.
Phân tích vòng hợp âm với AI
Lite sẽ tóm tắt rất nhanh key, progression core, cadence, color move và ear-training hint. Advanced sẽ đào sâu hơn khi cần.
Lite analysis
Ưu tiên render nhanh, gọn, dễ đọc, phù hợp để nhận diện pattern chính.
Advanced analysis
Generate hoặc generate lại để lấy bản phân tích AI đầy đủ hơn.
Khám phá bài tương tự
Gợi ý theo progression, cadence, mood và màu hòa âm gần với bài hiện tại.