Lời bài hát kèm hợp âm cùng dòng
[Verse 1] [Bm]Dang[Am]ote, Dangote Dangote still dey [Bm]find [C]money [Bm]o[Em] [Am]No level, no level[Bm][C][Bm] [Em](It's Kel P Vibes) [Verse 2] [Am]Ay,[Bm][Em][Bm][Em] Dangote, Dangote Dangote still dey find money [Am]o I no dey, I no [Bm]dey I no dey sleep on the money [C]o Who I be? [Bm]Who I be? [Em]Wey make I no go find mone[Am]y o I no dey send anybody [Bm]o Me I dey hustle [D]gan gan [Verse 3] [Em]Choko, [Bm]make you hustle, ma [Em]lo go I no be olodo, I no be [Am]bolo Wo Omo to ba lo [Bm]fuck up I go show you my [Em]colour Shey wan [Bm]ro pe m[Em]i o l'opolo Emi gan gan mo yan [Am]wan lopolo The matter plenty Enu mi ole [Bm]so tan Oh no [Em]no o[Bm][Em] Make una [Am]listen well well [Bm] [Verse 4] [Em] When I dey [Bm]strive and I dey [Em]hustle Wetin I dey [Am]find? [Bm]Kalu[G]ba I[Bm] dey find[Em] When I dey move from place to place Wetin I [Am]dey find? Na the [Bm]dollar [G]I d[Bm]ey find[C] And I don [Bm]do yes yes [Em]Yes yes And many people don tell me [Am]no no, no no [G]Moni lati lowo o Odi don don [Bm]Tori [C]iya mi o bi [Bm]mo odoyo Is it be[Em]cause I dey do am for love? If [Am]I get cash I go jaiye lokpopo I go give you [Bm]cash, I go be your sponsor Mo ni [C]iya mi o bi [Bm]mo odoyo Is it be[Em]cause I dey do am for love? If I get [Am]money, you go know o Still I go [Bm]hustle 'til thy kingdom come Because be[Em]cause[Bm][Em] [Verse 5] Dangote, Dangote (oh) Dangote still dey find [Am]money o I no dey, I no [Bm]dey I no dey sleep on the money [Em]o [C]Who I be? [Bm]Who I be? [Em]Wey make I no go find mone[Am]y o? I no dey send [Bm]anybody o Me I dey hustle [D]gan gan [Verse 6] [Em]Choko [Bm]Make you hustle, ma [Em]lo go I no be olodo, I no be [Am]bolo Wo Omo to ba lo [Bm]fuck up I go show you my [Em]colour Shey wan ro pe [Bm]mi l'[Em]opolo Emi gan gan mo yan [Am]wan lopolo The matter plenty Enu mi ole [Bm]so tan Oh no [C]no o [Bm]Emi gan gan lo mo [Verse 7] [Em]ton so Abi you forget say I be the [Am]gorgon Mo man [Bm]korin gongon lori gangan Mo man [C]korin gongon lori gangan [Bm]Bere lowo Kel [Em]P [Am]Tori owun gongon lolu gangan Bami lu gongon yen [Bm][G] [Verse 8] [Em] [Bm]Dangote Dey find [Em]money ro ro Find [Am]money ye ye Find [Bm]money no no [Em]Who I be to [Bm]come dey s[Em]leep oh no Come dey [Am]sleep ye [Bm]ye [Em]Mo ni Ji Masuun Alakij[Bm]a dey find [Em]money Dangote dey find money [Am]o Otedola dey find money [Bm]Why me no go find money o? [Em]Ah ahn f[Bm]ind mo[Em]ney Adeleke dey find money [Am]o Adenuga dey find money [Bm]Why me no go find mone[Em]y? Find money, find [Am]money [Bm]Why me no go find money?
Xem hợp âm
Chạm vào hợp âm để mở nhanh thế bấm.
Phân tích vòng hợp âm với AI
Lite sẽ tóm tắt rất nhanh key, progression core, cadence, color move và ear-training hint. Advanced sẽ đào sâu hơn khi cần.
Lite analysis
Ưu tiên render nhanh, gọn, dễ đọc, phù hợp để nhận diện pattern chính.
Advanced analysis
Generate hoặc generate lại để lấy bản phân tích AI đầy đủ hơn.
Khám phá bài tương tự
Gợi ý theo progression, cadence, mood và màu hòa âm gần với bài hiện tại.