Chord & lyrics

Shout chords and lyrics - DOUGLAS

Nhạc: Douglas
Views 1
0
Guitar

Lời & hợp âm

[Intro 1]
[Am][Em][Am][G][Am]
[Dm][Am][Dm][Em][Am]
[Em][Dm][Em]
[Am][Dm]

[Verse 1]
[Dm]Shout[Em][Am]
Why you dey [Dm]look me
Dey look me like [Em]that oh[Am]
Why you dey [Dm]look me
Dey look me like [Em]that [Am]oh
Shebi for your [Dm]eye
E be like say I don [Em]dey mad
[Am]oh
Shebi for your [Dm]eye
E be like say I don dey [Em]crase oh
Oya wait
[Am]Leave me make I shout oh
[Dm]You no know wetin God
dey [Em]do for me oh[Am]
Bros abegi[Dm]make you free
make you free me [Em]oh
[Am]Leave me make [Dm]I shout oh
You no know wetin God dey do [Em]for me oh
[Am]Bros abegi[Dm] make you free
make you free me [Em]oh
Oh [Am]oh oh oh
[Dm]Eeh eeh eeh eeh
Oh oh oh oh
[Em]Eeh eeh eeh eeh
[Am]Oh oh oh o[Dm]h[E][Am][Dm]
Eeh eeh ee[E]h e[Am]e h[Dm]
[E]Oh [Am]oh oh[Em] oh[Am][Dm][Am]
[Em]
[Am]Eeh [Dm]eeh[E][Am]
[Dm]eeh eeh
Shebi the bank alert na
confirm [Em]ooh[Am]
And my [Dm]employment letter
na confirm [Em]oh[Am]
Any[Dm]where I enter goodness
and mercy [Em]follow [Am]me
I elev[Dm]ate from trekking
now I don [Em]buy motor
[Am]See people wey k[Dm]now me before
Dem no know me [Em]again ooh
[Am]And if to say you know[Dm] me before
You for dey follow me dey [Em]shout
So make [Am]I shout
Leave me [Dm]make I shout oh
You no [Em]know wetin God dey do for me oh
[Am]Bros [Dm]abegimake you free
[Em]make you free [Am]me o[Dm]h
[Em]Leave me make I [Am]shout [Dm]oh
You no know [Em]wetin God dey do [Am]for me oh
[Dm]Bros [E]abe[Em]gi make you
[Am]free make you free me oh
Oh oh oh [Dm]oh
Eeh eeh eeh eeh
Oh oh oh [E]oh
Eeh eeh eeh eeh
Oh [Am]oh oh oh
[Dm]Eeh eeh eeh eeh
[Em]Oh o[Am]h oh oh
[Dm]Eeh eeh [E]eeh [Am]eeh
Leave me make I [Dm]shout oh
You don't know what Jehovah did for [Am]me
So no tell me to close [Em]mouth oh
[Am]I go sound[Dm] it I go sound it to the end
to the end I go [Am]loud it
I don't know what re[Dm]cession is
I dey collect I dey collect
[E]Shebi I be receptionist
[Am]So no tell me to keep[Dm]
it on the low
Brotherly you no like [E]am
Go [Em]call po[Am]lice
Where you bin dey [Dm]where you bin dey
Bros when I bin wan drink garri I no
even [Em]see salt
[Am]Oga Jehovah enter the mat
[Dm]ter and everywhere burst
How are you trying to tell me
not to [Em]turn [Am]up
Me I want to [Dm]blow the trumpet
I want to [Em]nack this [Am]drum set
So make you no dey [Dm]hold my jacket oh
me [Em]I want to [Am]pariwo
Shebi your [Dm]bank alert na
confirm [Em]ooh[E][Am]
And your [Dm]employment letter
na confirm [E]oh[Am]
[Dm]Anywhere you enter goodness
and mercy [Em]follow [Am]you
You elev[Dm]ate from trekking
now you don buy [Em]mo tor
[Am]See people wey k[Dm]now you before
Dem no [Em]know you again [Am]ooh
And if to say dem [Dm]know you before
Dem for follow you dey [Em]shout[Am][Dm]
So [Em]make you shout
[Am]Leave me [Dm]make I shout oh
You [Em]no know [Am]wetin God
[Dm]dey do for me oh
Bros [E]abegi make [Am]you [Dm]free
make you free [Em]me o[Am]h[Dm]
Leave me [E]make I [Am]shout [Dm]oh
You no [Em]know [Am]weti[Dm]n God[E]
dey do for [Am]me oh[Dm]
[Em]Bros abegi make [Am]you [Dm]free make
[E]you [Em]free[Am] me oh
[Dm]Oh oh [E]oh [Am]oh[Dm]
[E]Eeh eeh eeh eeh
Oh [Am]oh oh oh
Eeh [Dm]eeh eeh eeh
Oh oh oh oh
[Am]Eeh eeh [Dm]eeh e[Am]eh
Oh [Am]oh oh oh
Eeh eeh eeh eeh
Hợp âm Chạm để xem thế bấm
Sẵn sàng xem hợp âm
Chọn một hợp âm trong phần lời để ghim phần xem thế bấm tại đây.
Phân tích AI Nhanh · sâu

Bản nhanh tóm tắt key, vòng chính, kết, màu. Bản sâu để đọc kỹ hơn.

Bản nhanh Nhanh · gọn

Ưu tiên render nhanh, gọn, phù hợp để nhận diện pattern chính.

Chưa có bản nhanh. Bấm Tạo nhanh để tạo bản tóm tắt.
Bản sâu Chi tiết

Tạo hoặc tạo lại để lấy bản phân tích AI đầy đủ hơn.

Chưa có bản sâu. Có thể dùng Bản nhanh trước, rồi Tạo sâu khi cần.
Khám phá thêm Artist · genre · key
18%
109 BPM