Chord & lyrics

Warn Yourself chords and lyrics - OMAWUMI

Nhạc: Omawumi
Views 1
0
Guitar

Lời & hợp âm

[Verse 1]
[G]Hm [Am]oh uh[F] o[C]h oh Omawumi
Uh uh [G]ha e [Am]uh ha [F]com[C]e on wey dem
I know [G]say I

[Verse 2]
get am
[Am]So I no need[Em] anybo[Am]dy to tell[F] me[Am]
[G]Say I dey sex[C]y yea e
[G]I dey see you dey check am[Am]
And I know [G]say you [Am]want to [F]test me
[Am]You real[F]ly want [C]to test me y[F]ea e[C]
[G]Sto[C]p wai[Am]t a miunte
I know you want your sugar [G]released
[F]But the [C]jedi jedi wey go catch you
[F]E no go [G]finish
Baby make we [Am]relate [F]oh
You no go dey [C]wait ooo
But you dey [G]waka pass the thing

[Verse 3]
Stand [Am]dey look my behind you fit craze o[F]h
You fit craze oh you [C]fit craze
oh no dey look oh
You wan [G]climb tree wey old men
Dey [Am]point from afar
[G]Take your [F]time oh take your time oh
Take your time [C]oooo
[G]My baby liking the way

[Verse 4]
you liking me
I'm [Am]digging the way you digging me
But [F]you no go fit to contain me
You no [C]go fit to contain [G]me
My baby liking the way you liking me
[Am]I'm digging the way you digging me
But [F]you no go fit to contain [C]me
You no go fit to contain [G]me

[Verse 5]
Sexy [G]mama [Am]beautiful mama
Shey you [F]go [C]give me [F]number[C]
Age is nothing but [G]a number
Beautiful mama
E [Am]de nide nity mama
[F]See e dey e ty [C]mama
[G]Le ta [C]l e ty mama
I [G]see her be liking her waist mama
[Am]Give it to me mama
No dey [F]waste my time mama
[C]Be my sweet sixteen mama
[G]Oh I'm liking your waist mama
[Am]Give it to me now now
Say [F]da ni don da ni don didi
[C]give it to me now now
Ha [G]ha [Am]haha ha

[Verse 6]
[G]you[Am] dey
[G]waka pass the thing
Stand dey look [Am]my behind you fit craze oh
[F]You fit craze oh you [C]fit craze oh
You wan [G]climb tree wey old men
Dey [Am]point from [F]afar
Take your time oh
Take your [C]time [G]oh

[Verse 7]
I'm baby liking the way [G]you liking me
I'm [Am]digging the way you digging me
But [F]you no go fit to contain me
[C]You no go fit to contain me
[G]My baby liking the way you liking me
I'm [Am]digging the way you digging me
But [F]you no go fit to contain me
You [C]no go [G]fit to contain me

[Verse 8]
I say [G]stop wait a miunte
[Am]I know you want your sugar released
[F]But the jedi jedi wey go
[C]catch you [F]e no go finish
[G]Baby make we re [Am]late[Em] oh[Am][F]
You no go dey [Am]wait oh
[F]You dey [G]waka pass the thing

[Verse 9]
Stand [Am]dey look my behind you f[F]it craze oh
You fit craze oh you fit [C]craze oh
You wan [G]climb tree wey old men
Dey [Am]point from afar
Take your time oh [C]take your [F]time oh
Take your time oh [C]take your
time oh warn yourself oooo
I'm baby [G]liking the way you

[Verse 10]
liking [Dm]me
I'm [Am]digging the way you digging [Em]me
But [G]you no go [F]fit to contain [C]me
You no go fit to [G]contain me
My baby liking the way you liking me
I'm [Am]digging the way you digging me
But [F]you no go fit to contain me
You [C]no go [F]fit to [G]contain me
My baby liking the way you liking me
I'm [Am]digging the way you digging me
But [F]you no go fit to contain [C]me
You no go fit to contain me
[G]My baby liking the way you liking me
I'm [Am]digging the way you digging me
But [F]you no go fit to contain [C]me
You no go fit to contain me
[G]My baby liking the way you liking me
I'm [Am]digging the way you digging me
But [F]you no go fit to contain me
You [C]no go fit to contain me
My baby [G]liking the way you liking me
I'm [Am]digging the way you digging me
But [F]you no go fit to contain [C]me
You no go fit to [G]contain [C]me yea
Hợp âm Chạm để xem thế bấm
Sẵn sàng xem hợp âm
Chọn một hợp âm trong phần lời để ghim phần xem thế bấm tại đây.
Phân tích AI Nhanh · sâu

Bản nhanh tóm tắt key, vòng chính, kết, màu. Bản sâu để đọc kỹ hơn.

Bản nhanh Nhanh · gọn

Ưu tiên render nhanh, gọn, phù hợp để nhận diện pattern chính.

Chưa có bản nhanh. Bấm Tạo nhanh để tạo bản tóm tắt.
Bản sâu Chi tiết

Tạo hoặc tạo lại để lấy bản phân tích AI đầy đủ hơn.

Chưa có bản sâu. Có thể dùng Bản nhanh trước, rồi Tạo sâu khi cần.
Khám phá thêm Artist · genre · key
18%
125 BPM