Lời bài hát kèm hợp âm cùng dòng
[Verse 1] [Em]Ahh[D][C][Em][D][Em] [D][Em] [Am]Champi[Em]on [Verse 2] [Em] People wey dey Shayo Those [D]people dey here [Em]now People wey dey jaiye oo Those [D]people dey here [Em]now na na Them no dey call me tele oo But [D]them dey ca-call me me [Em]now Na empty belle oo Na im [D]make man dey feel some[Em]how I call my aza Sey I be [D]wan [C]cashout Sey make I [Em]put ten thousand I put ten [D]thousand[C] Every[Em]body con cashout Thank je[D]hovah [C]Put am [Em]for my aza Begin to find an[D]other [C]ah ah [Verse 3] [Em]Waka waka no rest [D]oo[C] Wetin man go [Em]do Money go dey for madam to [D]cook [C]Ogbono Wetin man go [Em]do Your pikin sef e gass go [D]school oo[C]h Wetin man go [Em]do When money come e go [D]hear[C] Wetin man go [Em]do uh uh Wetin man go [D]do [Em]uh uh [D]Wetin man go [Em]do [D]Wetinman go [Em]do o[C]oo [D]Wetin man [Em]go do uh uh [D]Wetin man go do [C]uh uh [D]Wetin man go [Em]do uh uh [D]Wetin man go [C]do[Em] [Verse 4] Call daddy savi No go let my [D]blessings to pass [C]me [Em]Enemy no go laugh me Make the money [D]chill and [C]re lax me If the [Em]money dey we go faji oo I go be the [D]life of the party [C]oo E go [Em]be like sey na magic Call me [D]jazzman abra [C]cadabra oo [Em]Waka waka no rest [D]oo[C] [D]Wetin man go [Em]do [Verse 5] Money go dey for madam [D]to cook [C]ogbono [D]Wetin man go [Em]do Your pikin sef e gass go [D]school [C]ooh Wet[D]in man go [Em]do When money come e go [C]hear [D]Wetin man go [Em]do uh uh (ah ra ra ra ra) Wet[D]in man go do uh uh [Em](ah ra ra ra ra) [D]Wetin man go [Em]do (oh ro ro ro ro) Wet[D]in man go [Em]do ooo [C]Wetin [D]man go do [Em]uh uh (ah ra ra ra ra) [D]Wetin man go do uh uh (ah [Em]ra ra ra ra) [D]Wetin man go [Em]do (oh ro ro ro ro) Wetin man go do, [D]wetin man go [C]do [Verse 6] Man go [Em]fight for money (wetin man go do) Man go [D]fight [Em]for woman (wetin man go do) Man go fight for business (wetin man [D]go do) Man go fight [C]for nonsense [D](wetin man go [Em]do) uh uh Body don dey tire Body no be [D]fire[C]wood [D](wetin man [Em]go do) Body don dey tire Body no be [D]firewood[C] [D](wetin man go [Em]do oo) [D]Wetin man go do oo do oo Wetin man go do [C]doo oo [D]Wetin man go [Em]do oo do oo do oo do oo do oo doo Wetin man [D]go [C]do, [D]wetin man go do
Xem hợp âm
Chạm vào hợp âm để mở nhanh thế bấm.
Phân tích vòng hợp âm với AI
Lite sẽ tóm tắt rất nhanh key, progression core, cadence, color move và ear-training hint. Advanced sẽ đào sâu hơn khi cần.
Lite analysis
Ưu tiên render nhanh, gọn, dễ đọc, phù hợp để nhận diện pattern chính.
Advanced analysis
Generate hoặc generate lại để lấy bản phân tích AI đầy đủ hơn.
Khám phá bài tương tự
Gợi ý theo progression, cadence, mood và màu hòa âm gần với bài hiện tại.