Chords & lyrics

Am I Still That Special Man? Chords

Music by: P-Square
Tone G# minor BPM 86 Views 11
0
Guitar

Lyrics & chords

[Intro 1]
[Em][Bm][C][D][Em]

[Verse 1]
[Bm]Tell me tell me[C]
Am [D]I still that special [Em]man[Bm][C]
[D]Tell me where I [Em]stand
[Bm][C][D]

[Verse 2]
[Em]Don't know why your love is so [Bm]much
Girl you be the [C]type wey dem dey
carry go [D]church e
[Em]With only one [Bm]touch
Everything [C]go start
dey blend between [D]us
[Em]Girl I miss you [Bm]so much
E be say [C]make we no rush
[D]Now you done [Em]dodge
Why is this [Bm]happening [C]to me[D]
You get me [Em]screaming oh
no no [Bm]no
Why e be [C]say this loving no dey [D]show
Cos the [Em]way wey you and I dey [Bm]go
[C]This love no go go[D]

[Verse 3]
When [Em]I see you [Bm]with another [C]man
[D]Walking hand in [Em]hand
It [Bm]makes me feel so [C]sad
Oh [D]no If [Em]na so
[Bm]Tell me where I [C]stand
Am I [D]still that special [Em]man
Wey you [Bm]love so much
Cos the [C]more I see
The [D]less I under[Em]stand
[Bm]Tell me tell me[C]
Am I [D]still that special [Em]man
You're [Bm]killing me small small
[C][D]

[Verse 4]
[Em]Tell me why you just dey
[Bm]push me to the wall
[C]Making me to fall
[D]Killing me small [Em]small
Baby come [Bm]back to me
Cos [C]everything done spoil
[D]e don s[Em]poil
Wanna be [Bm]around you cos [C]l
Cannot do [D]without you
[Em]Let me be the one to make [Bm]you smile every
[C]day and night cos you know [D]say
Have been [Em]screaming oh no no [Bm]no
Why e be [C]say this loving no dey [D]show
Cos the [Em]way wey you and I dey [Bm]go
[C]This love no go go[D]

[Verse 5]
[Em]When I [Bm]see you
[C]with another man
[D]Walking hand in [Em]hand
It [Bm]makes me feel [C]so [D]sad
[Em]Oh no If na so
[Bm]Tell me where I [C]stand
Am I [D]still that special [Em]man
Wey you [Bm]love so much
Cos the [C]more I see
The [D]less I under[Em]stand
[Bm]Tell me tell me[C]
Am I [D]still that special [Em]man
[Bm]l[C][D][Em]
Wanna be [Bm]around you cos [C]l
Cannot do [D]without you and [Em]l
Let me be the one to [Bm]hold you tight
[C]Every day and night
Cos you know [D]say [Em]l
Baby [Bm]I love you and [C]l
Never placed no one [D]above you l
[Em]Let me be the one to make [Bm]you smile Every
day [C]and night Cos you know [D]say

[Verse 6]
When [Em]I see you [Bm]with another [C]man
[D]Walking [Em]hand in hand
It [Bm]makes me feel [C]so sad
[D]Oh no If [Em]na so
[Bm]Tell me where I [C]stand
Am I [D]still that special [Em]man
Wey you [Bm]love so much
Cos the [C]more I see
The [D]less I under[Em]stand
Am [Bm]I still that special [C]man
[D]Still that special [Em]man
[Bm]Still that special [C]man[D][Em]
Am [Bm]I still that special [C]man
[D]Still that special [Em]man
Still that special man
Chords Tap to view chord shapes
Ready to view chords
Select a chord in the lyrics to pin the chord view here.
AI analysis Quick · deep

The quick version summarizes key, main loop, cadence and harmonic colors. The deep version is for closer reading.

Quick version Quick · compact

Optimized for fast rendering and identifying the main pattern.

No quick version yet. Click Generate quick to create a summary.
Deep version Detailed

Generate or regenerate a fuller AI harmonic analysis.

No deep version yet. You can use the quick version first, then generate the deep version when needed.
Discover more Artist · genre · key
18%
86 BPM