Chords & lyrics
Babylon Chords
Views
16
Log in to save
Lyrics & chords
[Verse 1] [Am]As[Em][Am][G#m][Am] you dey there [Em]so[Am][Em] You [Am]dey bow your [Em]head[Am][Em] As [Am]you dey there s[Em]o[Am][Em] You [Am]dey shed those [Em]tears[Am][Em] My brother [Am]make you stand [Em]up[Am] [Em]This life you got noth [Am]ing [Em]to loose[Am] [Em]My sister ma[Am]ke you wake up[Em] [Am]Journey wen you don [Em]waka no be in vain[Am] [Em]Me I[Am] know sa[Em]y You don [Am]work well well [Verse 2] [Em]You don swea[Am]t well well [Em]Suffer suffe[Am]r well well [Em]Waka waka [Am]well well You don work well well [Em]You don swea[Am]t well well [Em]Suffer suffe[Am]r well well[Em] [Verse 3] [Em]Why my p[Am]eople dey suffer [Em]For [G]this[Em] Naija[Am][Em][Am][Em] Why my people dey [Am]suffer[Em][G] [Em]For Afri[Am]ca see[Em][Am][Em][Am] [Em][Am][Em][Am][G#m][Am] [Verse 4] [G]For the peo[Am]ple of the ghe[Em]ttos[Am] [Em]Na blood shed [Am]and sorrow dey r[Em]ain[Am] [Em]Dem don blind [Am]our eyes[Em][Am] With [Em]de m worldly th[Am]ings[Em][Am] [Em]Say the battle nev[Am]er fi[Em]nish [Am]Oh y[Em]eah it just begi[Am]ns[Em][Am][Em] [Am]Saro Wiwa talk [Em]am [Am]Azikiwe talk am[Em] [Am]Awolowo talk am Una [Em]no dey [Am]hear You fit [Em]kill the mes[Am]senger[Em][Am] But you [Em]no fit kill th[Am]e message[Em][Am] Kill me [Em]mes [Am]senger[Em][Am] You [Em]no fit kill the me[Am]ssage [Verse 5] [Em]Tell me why people dey suffe[Am]r [Em]For [G]Afri[Em]ca[Am][Em][Am] [Em]Why my people dey [Am]suffer[Em][G] [Em]For this[Am] Naija[Em][Am] Why my people dey [Em]suffer[G] [Em]In the city of Babyl[Am]on[Em][Am][Em] [Am]People dey [Em]suffer[G] [Em]In the city of Zion [Am]yeah[Em] yeah[Am][Em][Am][Em] [Am] [Interlude 1] [C][Am][Em][Am][C][Am][Em][Am][C] [Am]People[Em] [Verse 6] [Am]dey[C][Am] The people [Em]dey[Am][Em][Am] The [Em]people dey suf[Am]fer Oh too low too [Em]low t[Am]wo low two low two low two [Em]low[Am][Em][Am][Em][Am][Em] [Am]E do[Em]n tey[Am] [Em]When we dey [Am]waka [Em][Am][Em] [Verse 7] [Am]Suffer suffer [Em]suffer [G]suffer suffer suffer [Em]oh i[Am]n Nai[Em]ja eh ehh[Am] [Em]Lord [Am]Suffer suffer suffer suffer [Em]suffer [G]suffer [Em]oh in[G] Afric[Am]a [Em]No no no[Am] no no oh[Em] Suffer [Am]suf fer suffer [Em]suffer [G]suffer [Em]suffer why [Am]Babylon[Em] Uh [Am]no Yeah suffer [Em]suffer suffer [Am]suf fer suffer [Em]suffer [G]in [Em]Zion[Am] [Em]Yeah [Am]yeah yeah [Outro 1] [Em] [Am][Em][Am][G#m][G]
Chords Tap to view chord shapes
AI analysis Quick · deep
The quick version summarizes key, main loop, cadence and harmonic colors. The deep version is for closer reading.
Quick version Quick · compact
Optimized for fast rendering and identifying the main pattern.
No quick version yet. Click Generate quick to create a summary.
Deep version Detailed
Generate or regenerate a fuller AI harmonic analysis.
No deep version yet. You can use the quick version first, then generate the deep version when needed.
Discover more Artist · genre · key
Songs in the same key E minor
Same key
Popular songs
Popular
18%
113 BPM