Chords & lyrics
Reggae Blues Chords
Views
12
Log in to save
Lyrics & chords
[Verse 1] [C]Aft[F]er the reggae play the blues The [C]blues the [F]blues Make you [C]do as I [F]do I [C]do, I do [F]Enjoy yourself baby boo Bae [C]boo, bae [F]boo Even your [C]boo get a [F]boo [C]A boo, a boo[F] Share the gala, share the booze The [C]booze, the [F]booze Every[C]body wanna [F]groove They [C]groove, they [F]groove As [C]far as E- money dey [F]pay Dey [C]pay, dey [F]pay [C]Skiibii o pop champagne oh [F]ah [C]ah [Verse 2] [C]Bobo [F]see baddo wey dem dey bu Dey [C]bu, dey [F]bu He dey tell Amokachi the bull [C]The [F]bull, the [C]bull [F]See money for floor like [C]swimming [F]pool[C] The pool, [F]the pool Eh dey gimme [C]wings like Redi [F]bull The bull, the bull Baby anything you [C]want make I [F]do I [C]do, I [F]do I no be tiger [C]back [Bb]to my [F]bull My [C]bull, my [F]bull Oya now, our master [C]oh [F]E dey gbadun oh If your body touch omoge she [Gm]go g[C]et b[F]elle [C]Jesu [Verse 3] [F]After the reggae play the blues The [C]blues the [F]blues [Bb]Make you [C]do as I [F]do [C]I do, I do[F] Enjoy yourself [C]baby [F]boo Bae [C]boo, bae [F]boo Even your [C]boo get a [F]boo [C]A boo, a boo[F] Share the gala, share the booze The [C]booze, the [F]booze Every[C]body wanna [F]groove They [C]groove, they [F]groove As [C]far as E- money dey [F]pay Dey pay, [C]dey [F]pay [C]Skiibii o pop champagne oh [F]ah [C]ah[F] Ladies [C]call me talk and [Verse 4] [F]do I [C]talk, I do [F]Cos I no dey[C] for cock and bul[F]l The [C]bull, the [F]bull Dance for [C]reggae, Dance my [F]blues The [C]blues, the [F]blues Na turn by [C]turn life dey [F]do Dey [C]do, dey do [F]Oya my mad[C]am [F]Dance for me my [C]madam [F]I like how y[C]ou gbalam I [F]will spend you many [C]dollar [F]eh Oya my [C]madam, [F]dance for me my [C]madam [F]I like how y[C]ou gbalam [F]I spend you my [C]dollar [F]eh[C][F] After the [C]reggae play the [Verse 5] [F]blues The [C]blues the [F]blues [Bb]Make you [C]do as I [F]do [C]I do, I do [F]Enjoy[C] yourself baby boo[F] Bae [C]boo, bae [F]boo Even your [C]boo [Bb]get a [F]boo A [C]boo, a [F]boo Share the gala, share the booze The [C]booze, the [F]booze Every[C]body wanna [F]groove They [C]groove, they [F]groove As [C]far as E- money dey [F]pay Dey [C]pay, dey [F]pay [C]Skiibii o pop cha[F]mpagne oh [C]ah [Bb]ah [F]Baby [C]say [F]am more than [Verse 6] good [C]His good, his [F]good Na me dey put am [C]in the [F]mood oh In mood, in [C]mood[F] Baby [C]come over my [F]place oh My [C]place, my [F]place Make you dance the reggae, [C]dance the [F]blues The blues, the [C]blues [F]If you give am to me [C]I go take am [F]Take am I like the [C]way you dey shake am [F]shake am call me [C]daddy, [F]I go call you mummy ooh[C][F] I like the [C]way you dey take am [F]Take am Na only you [C]wey no dey fake am [F]Fake am I call you [C]mummy [F]Just call me daddy oh, daddy Because After the reggae [C]play the [Verse 7] [F]blues The [C]blues the [F]blues Make you [C]do as I [F]do I [C]do, I do [F]Enjoy yourself baby boo Bae [C]boo, bae [F]boo Even your [C]boo get a [F]boo A [C]boo, a [F]boo Share the gala, share the booze The [C]booze, the [F]booze Every[C]body wanna [F]groove They [C]groove, they [F]groove As [C]far as E- money dey [F]pay Dey [C]pay, dey [F]pay [C]Skiibii o pop champagne oh [F]ah [C]ah[F] No go think am na [Bb]dollar we spend [Verse 8] [F] no [C]be [F]cefa Ah ah Na enjoyment i [C]dey, cos me [F]no come this life to [C]suffer Eh [F]eh Enugu girls dem like to do [C]To do, to do [F]As long as you get money to [C]boo[F]st To [C]boost, to [F]boost Baby your [C]baka big [F]like [C]toolz [F]Like toolz, like toolz Follow me [C]come and pay your [F]dues Your [C]dues, your [F]dues I know that you're [C]feeling the nigga oh [F]Nigga oh And na my money, [C]you [F]fee[Bb]ling the nikk[C]a oh Nikka oh, nikka tinini tanana nita [F]Sapala biko ntaa After the [C]reggae play the [Verse 9] [F]blues The [C]blues the [F]blues [Bb]Make you [C]do as I [F]do [C]I do, I do Enjoy your[F]self [C]baby [F]boo Bae [C]boo, bae [F]boo Even your [C]boo get a boo A boo, a [F]boo Share the gala, [F]share the booze The [C]booze, the [F]booze Every[C]body wanna [F]groove They [C]groove, they [F]groove As [C]far as E- money dey [F]pay [C]Dey pay, [F]dey [C]pay Skiibii o pop [F]champagne [C]oh ah ah
Chords Tap to view chord shapes
AI analysis Quick · deep
The quick version summarizes key, main loop, cadence and harmonic colors. The deep version is for closer reading.
Quick version Quick · compact
Optimized for fast rendering and identifying the main pattern.
No quick version yet. Click Generate quick to create a summary.
Deep version Detailed
Generate or regenerate a fuller AI harmonic analysis.
No deep version yet. You can use the quick version first, then generate the deep version when needed.
Discover more Artist · genre · key
Songs in the same key C major
Same key
Popular songs
Popular
18%
125 BPM