Chords & lyrics
Rush Chords
Views
74
Log in to save
Lyrics & chords
[Verse 1] [F]Uhn[Am]- huh[G], uhn- huh (Vibez) Ta- ta- ri Ta- ta- ri- [F]pa, ta- ta- ri Ta- ta- ri- pa, ta- ta- [Am]ri, pa [G] [Verse 2] [F] Sabi girl no dey too like [Am]talk Animals dey in human [G]form Paddie man, nobody like work But, you must hustle if you wan [F]chop [Verse 3] E no finish, dem wan fight [Am]us If them dey run, dem no fit catch [G]up I no dey form say I too righteous No come dey form say you too [F]like us [Verse 4] Me no get the time for the [Am]hate and the bad energy, got my mind on [G]my money Make you dance like Poco Lee, steady green like [F]broccoli Steady on my grind, no wan [Am]hear what they wan tell me, kudi na my [G]fantasy Dem wan dey check if my tap e no rush [Verse 5] But, e dey [F]rush, e dey rush well- wеll, e be [Am]much (e be much) Na God dey make my tap, [G]е dey rush (mm- mm) The kind money we touch, yeah [Verse 6] E [F]dey rush, e dey rush well- well, e be [Am]much (e be much) No be hype, everybody dey [G]crush There's no dulling with us (there's no dulling with us) [Verse 7] Ta- ta- ri Ta- ta- ri- pa, [F]ta- ta- ri [Am]Ta- [G]ta- ri- pa, pa- pa- ri- pa Pa- pa- ri- pa [Verse 8] [F]Joor, fun mi, japata, I dey go [Am]Ghana (yeah) You never touch, you dey form bad [G]pass (yeah) Which kind money we never see before? [Verse 9] Kos'elomi, got me feeling I'm the one [F]Aje[Am], aje, aje, can never take my cake away, [G]aje You can't count my grace, I just dey my lane, my [F]lane [Verse 10] Me no get the time for the [Am]hate and the bad energy, got my mind on [G]my money Make you dance like Poco Lee, steady green like [F]broccoli Steady on my grind, no wan [Am]hear what they wan tell me, kudi na my [G]fantasy Dem wan dey check if my tap e no rush [Verse 11] But, e dey [F]rush, e dey rush well- wеll, e be [Am]much Na God dey make my tap, [G]е dey rush (uh- mm) The kind money we touch, yeah E dey [F]rush, e dey rush well- well, e be [Am]much No be hype, everybody dey [G]crush There's no dulling with us (there's no dulling with us) [Verse 12] 'Cause e [F]dey rush, e dey rush well- well, e be [Am]much Na God dey make my tap, e dey [G]rush The kind money we touch (uh- uh- uh, uh) E dey [F]rush, e dey rush well- well, e be [Am]much No be hype everybody dey [G]crush There's no dulling with us, there's no dulling [Verse 13] [F]Yeah- yeah, yeah- [Am]yeah[G] Mm- mm, mm, mm, mm, mm [Outro 1] Ahh- ahh- ahh [F][Am][G]
Chords Tap to view chord shapes
AI analysis Quick · deep
The quick version summarizes key, main loop, cadence and harmonic colors. The deep version is for closer reading.
Quick version Quick · compact
Optimized for fast rendering and identifying the main pattern.
No quick version yet. Click Generate quick to create a summary.
Deep version Detailed
Generate or regenerate a fuller AI harmonic analysis.
No deep version yet. You can use the quick version first, then generate the deep version when needed.
Discover more Artist · genre · key
Songs in the same key C# minor
Same key
Popular songs
Popular
18%
100 BPM