Chords & lyrics

Thiefs (Niger Delta Reworked) Chords

Music by: Nneka
Tone A minor BPM 162 Views 11
0
Guitar

Lyrics & chords

[Intro 1]
[Am][C][Am][C][Am]
[C][Am][C][Am]
[Dm]
[Am]

[Verse 1]
You [F]are the light of the [Dm]world
[Am]A city that is set on a hill
cannot be hid[Dm]den
[Am]No, no, no, no, no

[Verse 2]
Dem come fish our water [C]empty[Am]
Dem come chop our oil [C]plenty[Am][Dm]
Dem come take our resources [Am]away[Dm]
Dem [F]come strip us [Dm]naked of
our [E]riches[C][Am]
Dem come use [C]us [Am]as dem store
For [C]a material to [Am]make them
[C]rich[Am][Dm]
[E]Brother[F], o[Dm]ga, [F]oga,[Dm] bro[Am]s,
[Dm]wetin
[E]Sister, s[F]ister, [Dm]sis,[E]
[Dm]Wetin we dey

[Verse 3]
do te te [Am]te
Wetin we dey [E]do thief thief thief
[Am]Where we dey, when[Dm] dem muu on us
[Am]What we sow,
na [E]him e go [Am]be
Wetin we dey [Dm]do te te te[Am]
Wetin we dey [E]do dem thief thief
[Am]Where we dey,
[Dm]when dem muu on [Am]us
What we sow, na [E]him e go [Am]be

[Verse 4]
[Am]Oya tell me wetin i go do (tell me
wetin i go do ooo)
'cause I'm lost in this sin the [C]face
of [Am]the world[Dm]
Hmmmmmm
Don't [Am]forgive, [Dm]forgive nothing or save
myself from [E]dying[Am]
Oga suffri o oh
Oga suffri o oh
[C]Oga suffri o [Am]oh
[C]E d[Am]on te[C]y wey yo[Am]u dey
do me [C]like [Am]this
But [Dm]right [E]now[F]
[Dm]I no go ta[Am]ke no more
(laiye, laiye wetin)
I go open [Dm]my mouth
[E]'go tel[F]l you[Dm] wetin i dey[E] feel
[Dm]Wetin we dey

[Verse 5]
do te te [Am]te
Wetin we dey [E]do thief thief thief
[Am]Where we dey, when[Dm] dem muu on us
[Am]What we sow na him e[E] go
[Am]be
Wetin we dey [Dm]do te t[Am]e te
Wetin we dey [E]do dem thief thief
[Am]Where we dey,
[Dm]wey dem [Am]mu'u on us
What we sow na [E]him e go be

[Verse 6]
Wetin we dey do [Dm]te te te
[Am]Wetin we dey do th[E]ief thief thief
[Am]Where we dey, when[Dm] dem mumu [Am]on[E]
[Am]us (na him you go reap)
[Dm]Eh eh, eh eh
[Am]Wey wey, wey w[E]ey
[Am]thief thief, thief[Dm] thief[Am]
Go go, go us
[E]Reap reap
So e be
Chords Tap to view chord shapes
Ready to view chords
Select a chord in the lyrics to pin the chord view here.
AI analysis Quick · deep

The quick version summarizes key, main loop, cadence and harmonic colors. The deep version is for closer reading.

Quick version Quick · compact

Optimized for fast rendering and identifying the main pattern.

No quick version yet. Click Generate quick to create a summary.
Deep version Detailed

Generate or regenerate a fuller AI harmonic analysis.

No deep version yet. You can use the quick version first, then generate the deep version when needed.
Discover more Artist · genre · key
18%
162 BPM