Hợp âm & lời bài hát

Hợp âm V.I.P.

Nhạc: Nneka
Tone D minor BPM 113 Lượt xem 41
0

Lời & hợp âm

[Intro 1]
[Am][E][Am][E]
[Am][E][Am][E]
[Am][E]
[Am][E]

[Verse 1]
I see they torture me [Am]so
I see they break [E]my heart
I see they do the [Am]thing wey you do me,
[E]they do me
I see they take rape [Am]my pride
and dignity [E]away
I see they make me dey
[Am]suffer
[E][Dm][F]

[Verse 2]
[E]
You never tell me say you [Dm]no know
wetin you dey do [F]me[E]
You dey [Am]kill, you dey steal, you dey fight,
dey be[E]tray, you dey [Am]lie, you [E]dey [Am]kill
Dey [E]make my pikin? dey [Am]suffer
You dey make poor man dey [E]suffer head,
suffer [Am]head
While the rich [E]man [Dm]dey[F][E]
You never tell me say you [F]no know wetin you dey
do [Dm]me

[Interlude 1]
[E][Am][E][Am][F][E]
[Am][E]
Vaga[Am]bond in

[Verse 3]
power
Yeah, [E]Yeah

[Verse 4]
I see they torture me [Am]so
I see they break [E]my heart
I see they do the [Am]thing wey you do me,
[E]they do me
I see they [Am]take rape my pride
and dignity [E]away
I see they [Am]make me dey swet soo
I see they make me dey [E]suffer

[Verse 5]
You never tell me say you [Dm]no know wetin you
dey do [E]me[F][E][F][Dm][F][E]
[Am]You dey [E]rape [Am]my
[E]hea[Am]rt
You dey [E]take my soul away
You [Am]make pekinin suffer
You [E]make africanian suffer
You [Am]make nigerian suffer
You [E]make [Dm]africanian suffer
[F]Vagabond in [E]power[F]
[Dm][E][Am][E]
[Am][E]
[Am]Hey
[E][Am]

[Verse 6]
[E]
You dat [Am]take
You [E]dey [Am]rape[E] my heart
You dey take my [Am]soul away
[E]You make pekinin suffer
[Am]You make africanian suffer
You [E]make nigerian suffer
You [Am]make [E]africanian suffer
[Am]Vagabond [Dm]in po[E]wer[Am]
[E]You dey rape my

[Verse 7]
[Am]hear[E]t
[Am]Take (x5) my soul away
[E]No, no, [Am]no, no, [E]no, no eyes
[Am]No, [E]no, [Am]no, n[F]o, no,
[E]no for broken pro[Am]mises
Your [E]lies[Dm][Am][Am][E][Am]
Your mis[E]leading

[Verse 8]
Hey hey
Khám phá thêm Nghệ sĩ · thể loại · tông
18%
113 BPM