Chords & lyrics
Why E Be Say Chords
Views
8
Log in to save
Lyrics & chords
[Verse 1] [Em]lyi [C]uh yea[D] yea uh [Bm]yea y[C]ea u[Am]h I [B]No uh uh uh [Bsus4]chai I[B] don't [Em]die I don't [C]die [D]Uh yea [Bm]yea I Why e [C]be say the wrong thing be [Am]say but the right thing be [B]say [Bsus4]ei[B] Why e be [Em]say [Verse 2] The way I living [C]are not supposed to be the [D]way you and I are still liv[Bm]ing [B]Why e b[Bm]e say[C] The leaders just dey chop [Am]money dey go because they [B]think we all no dey see dem Why e be [Em]say They took away our [C]right [Am]and m[C]ake silly [D]promises they want us to believe [Bm]dem Why e [C]be say some people [Am]too dey lie [B]Why e be say some people no dey [Em]try [Verse 3] [Em]Corruption na frustration [C]na dey bring back con[D]dition is what we are feel[Bm]ing Why e be [C]say Some people just sit down [Am]just dey look day and [B]night they staring at the ceiling Why e [Em]be say They look into [C]our eyes and tell us say e go [D]better while they are baggers still [Bm]steal[C]ing Why e be say some people [Am]too dey lie [B]Why e be say some people no dey try I don die [Em]ei Why e [C]be say anytime [Verse 4] we want [D]do wetin we go do Or [Bm]say wetin wey we go say na big lie [C]ei The wrong thing be [Am]say them no want make we dey [B]do Wetin we go do or say wetin wey we go say [Em]The right thing be s[C]ay we supposed to [D]do Wetin we go do or [Bm]say wetin wey we go say Why e [C]be say the wrong thing be [Am]say but the right thing be [B]say [Verse 5] [B][Em] We dey dey fight dey try to [C]kill each other When [D]we supposed to love one another [Bm]The [B]wrong [Bm]thing be s[C]ay Because dem no dey go wor[Am]ship together Every [B]brother try to kill their fellow brother The wrong thing be [Em]say Even as we still [C]dey dey suffer We [D]still dey try to rob one [Bm]another [C]Why my brother why you dey [Am]chook eye for your brother While the [B]leaders dey dey chop wona bread and [Em]butter In our soci[C]ety make we dey [D]try and live like one family [B]Wha[Bm]t a t[C]ragedy wit[Am]h our wealth [B]we still dey live in poverty The wrong thing be [Em]say As poor ones dey [C]hala [D]the rich ones dey [Bm]ham mer y[C]es o The wrong thing be say [Am]things dey scatter The [B]wrong thing be say we no dey bother I don [Em]die ei Why e be [C]say anytime [Verse 6] we want [D]do wetin we go do Or [Bm]say wetin wey we go say na big [C]lie ei The wrong thing be [Am]say dem no want make we dey [B]do Wetin we go do [Bsus4]or say[B] wetin wey we go say [Em]The right thing be s[C]ay we supposed to do Wet[D]in we go do or say wetin wey we go [Bm]say Why e be [C]say the wrong thing be [Am]say but the right thing be [B]say [Bsus4][B] [Verse 7] Why e be say [Em]now w[Am]hy e be [C]say[D] [Bm]See the wrong thing be s[C]ay[Am] But the [B]right thing the right thing the right thing be [Em]say All man supposed to [C]get money [D]all man supposed to dey joli [Bm]The righ[B]t thin[Bm]g be say[C] All man supposed to [Am]get motor [B]all man supposed to dey kolo The right thing [Em]be say We supposed to get [C]energy and [D]power supposed to get better [Bm]rod and m[C]ortar Why e be say some people [Am]too dey lie [B]Why e be say some people no dey try I don die [Em]ei Why e [C]be say anytime [Verse 8] we want [D]do wetin we go do Or [Bm]say wetin wey we go say na big [C]lie ei The wrong thing be [Am]say dem no want make we dey [B]do Wetin we go do or say wetin wey [Em]we go say The right thing be [C]say we [D]supposed to do Wetin we go do or [Bm]say wetin wey we go say Why e [C]be say the wrong thing be [Am]say but the right thing be s[B]ay [Verse 9] [B] Why e be [Em]say a[C]nytime we want [D]do wetin we go do Or [Bm]say wetin wey we go s[C]ay The wrong thing be [Am]say dem no want make we dey [B]do[Bm] Wetin we go [B]do or [Bm]say wetin wey we [Em]go say The right thing be [C]say we [D]supposed to do Wetin we go do or say wetin wey [Bm]we go say Why e be [C]say the wrong thing be [Am]say but the right thing be [C]say[B] [Em][C] [Verse 10] Why e be [D]say [Bm]lyi why e be say [C]now [Am]oh oh oh oh[C][B] [Bsus4][B]
Chords Tap to view chord shapes
AI analysis Quick · deep
The quick version summarizes key, main loop, cadence and harmonic colors. The deep version is for closer reading.
Quick version Quick · compact
Optimized for fast rendering and identifying the main pattern.
No quick version yet. Click Generate quick to create a summary.
Deep version Detailed
Generate or regenerate a fuller AI harmonic analysis.
No deep version yet. You can use the quick version first, then generate the deep version when needed.
Discover more Artist · genre · key
Songs in the same key G# minor
Same key
Popular songs
Popular
18%
176 BPM